Blow

Blow Lyrics

Song Blow
Artist Starboy
Artist Blaq Jerzee
Artist WizKid
Album SoundMan Vol. 1
Download Image LRC TXT
[00:24.792] Oh yeah, yeah, yeah, yeah
[00:27.616] Eh mo gbe o, eh
[00:28.118] Blaq Jerzee on the beat
[00:29.622] For the girl, for the girl dem
[00:31.444] Bad man for the girl, for the dem
[00:34.208] Are you fe-feeling, feeling that
[00:39.271] You have captured my heart o, baby o, ehh
[00:43.540] Any time I move you dey hold me down o, baby o, yeahh
[00:48.806] Sey I must to shoot my shot o, baby o
[00:52.819] Maka chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)
[00:56.332] Everyday with you, I dey sempe sempe
[00:58.088] High me like I drink sapele water
[01:00.362] Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke
[01:02.888] We go run the matter inside the keke na pe-pe
[01:05.396] Everyday with you, I dey sempe sempe
[01:07.970] High me like I drink sapele water
[01:09.727] Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke
[01:11.986] We go run the matter inside the keke na pe-pe
[01:15.058] Yeah
[01:15.560] Oya baby blow, blow
[01:16.814] Blow that your trumpet blow, blow
[01:19.323] Blow that your trumpet blow, blow
[01:21.876] Sample your trumpet blow, blow o
[01:26.492] Jo jo fun daddy yo yo
[01:36.533] Baby make I yan you different tori
[01:40.295] See the feeing you give me
[01:42.052] My girl, e dey enter body oo
[01:45.315] I beg you do me small small
[01:47.573] I beg you do me no be rush
[01:50.838] That girl baby blow, blow, blow
[01:53.598] Oya baby blow, blow
[01:55.645] Blow, blow fun daddy yo yo
[01:56.899] Blow, blow like mummy yo yo
[02:00.167] Blow my cassava yo, wo wo
[02:02.923] Oya baby blow, blow
[02:04.431] Blow, blow like mummy yo yo
[02:05.945] Blow, blow daddy yo yo
[02:10.224] Oh my baby blow, blow, blow
[02:14.749] Blow me like you drink sapele water
[02:16.799] Body come dey do me jeje je je
[02:18.561] Run the matter inside the keke na pe-pe
[02:23.620] Blow me like you drink sapele water
[02:26.449] Body come dey do me jeje je je
[02:27.953] Run the matter inside the keke na pe-pe
[02:31.216] Oya baby blow, blow
[02:32.722] Blow that your trumpet blow, blow
[02:35.231] Blow that your trumpet blow, blow
[02:37.741] Sample your trumpet blow, blow o
[02:42.508] Jo jo fun daddy yo yo
[02:52.219] You have captured my heart o, baby o, ehh
[02:55.982] Any time I move you dey hold me down o, baby o, yeahh
[03:01.754] Sey I must to shoot my shot o, baby o
[03:05.773] Maka chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)
[03:11.580] Blow me like you drink sapele water
[03:13.635] Body come dey do me jeje je je
[03:15.666] Run the matter inside the keke na pe-pe
Blow Lyrics
YouTube Results (More on YouTube)