[00:24.792]Oh yeah, yeah, yeah, yeah [00:27.616]Eh mo gbe o, eh [00:28.118]Blaq Jerzee on the beat [00:29.622]For the girl, for the girl dem [00:31.444]Bad man for the girl, for the dem [00:34.208]Are you fe-feeling, feeling that [00:39.271]You have captured my heart o, baby o, ehh [00:43.540]Any time I move you dey hold me down o, baby o, yeahh [00:48.806]Sey I must to shoot my shot o, baby o [00:52.819]Maka chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar) [00:56.332]Everyday with you, I dey sempe sempe [00:58.088]High me like I drink sapele water [01:00.362]Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke [01:02.888]We go run the matter inside the keke na pe-pe [01:05.396]Everyday with you, I dey sempe sempe [01:07.970]High me like I drink sapele water [01:09.727]Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke [01:11.986]We go run the matter inside the keke na pe-pe [01:15.058]Yeah [01:15.560]Oya baby blow, blow [01:16.814]Blow that your trumpet blow, blow [01:19.323]Blow that your trumpet blow, blow [01:21.876]Sample your trumpet blow, blow o [01:26.492]Jo jo fun daddy yo yo [01:36.533]Baby make I yan you different tori [01:40.295]See the feeing you give me [01:42.052]My girl, e dey enter body oo [01:45.315]I beg you do me small small [01:47.573]I beg you do me no be rush [01:50.838]That girl baby blow, blow, blow [01:53.598]Oya baby blow, blow [01:55.645]Blow, blow fun daddy yo yo [01:56.899]Blow, blow like mummy yo yo [02:00.167]Blow my cassava yo, wo wo [02:02.923]Oya baby blow, blow [02:04.431]Blow, blow like mummy yo yo [02:05.945]Blow, blow daddy yo yo [02:10.224]Oh my baby blow, blow, blow [02:14.749]Blow me like you drink sapele water [02:16.799]Body come dey do me jeje je je [02:18.561]Run the matter inside the keke na pe-pe [02:23.620]Blow me like you drink sapele water [02:26.449]Body come dey do me jeje je je [02:27.953]Run the matter inside the keke na pe-pe [02:31.216]Oya baby blow, blow [02:32.722]Blow that your trumpet blow, blow [02:35.231]Blow that your trumpet blow, blow [02:37.741]Sample your trumpet blow, blow o [02:42.508]Jo jo fun daddy yo yo [02:52.219]You have captured my heart o, baby o, ehh [02:55.982]Any time I move you dey hold me down o, baby o, yeahh [03:01.754]Sey I must to shoot my shot o, baby o [03:05.773]Maka chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar) [03:11.580]Blow me like you drink sapele water [03:13.635]Body come dey do me jeje je je [03:15.666]Run the matter inside the keke na pe-pe