| 作词 : Onome Ese Ojoboh/Adewale Mayowa Emmanuel/Aghogho Ojoboh/Mamerhi Ogedengbe | |
| 作曲 : Onome Ese Ojoboh | |
| Happy for the life I have | |
| For the air wey I dey breathe | |
| Thankful for the gift I have | |
| For the blessings I receive | |
| Coz I know say | |
| Na Jehovah hold me | |
| Even on the worst days | |
| Nothing go fit pull me down | |
| And I sure say | |
| Heaven no fit fail me | |
| Even on the worst days | |
| Nothing go fit pull me down | |
| Even if Na one shirt and one shoe yeah | |
| One bag and one boot yeah | |
| Me and my humble self | |
| I go dey grateful yeah | |
| Even if Na one shirt and one shoe yeah | |
| One bag and one boot yeah | |
| Me and my humble self | |
| I go dey grateful yeah | |
| I’ve given more than it takes from me | |
| The more you look yeah the less you see | |
| Where you been dey when I dey H my G | |
| Plan A don fail, e remain plan B,... yeah | |
| Let it be, Let it be yeah | |
| Let it be, Let it be, Let it be yeah | |
| Let it be, Let it be yeah | |
| Let it be, Let it be, Let it be yeah | |
| Now everyday I dey thank my God for blessings | |
| Thank you for blessing me | |
| And if to say man be God oo | |
| Dem for no send e me | |
| Chorus |
| zuo ci : Onome Ese Ojoboh Adewale Mayowa Emmanuel Aghogho Ojoboh Mamerhi Ogedengbe | |
| zuo qu : Onome Ese Ojoboh | |
| Happy for the life I have | |
| For the air wey I dey breathe | |
| Thankful for the gift I have | |
| For the blessings I receive | |
| Coz I know say | |
| Na Jehovah hold me | |
| Even on the worst days | |
| Nothing go fit pull me down | |
| And I sure say | |
| Heaven no fit fail me | |
| Even on the worst days | |
| Nothing go fit pull me down | |
| Even if Na one shirt and one shoe yeah | |
| One bag and one boot yeah | |
| Me and my humble self | |
| I go dey grateful yeah | |
| Even if Na one shirt and one shoe yeah | |
| One bag and one boot yeah | |
| Me and my humble self | |
| I go dey grateful yeah | |
| I' ve given more than it takes from me | |
| The more you look yeah the less you see | |
| Where you been dey when I dey H my G | |
| Plan A don fail, e remain plan B,... yeah | |
| Let it be, Let it be yeah | |
| Let it be, Let it be, Let it be yeah | |
| Let it be, Let it be yeah | |
| Let it be, Let it be, Let it be yeah | |
| Now everyday I dey thank my God for blessings | |
| Thank you for blessing me | |
| And if to say man be God oo | |
| Dem for no send e me | |
| Chorus |
| zuò cí : Onome Ese Ojoboh Adewale Mayowa Emmanuel Aghogho Ojoboh Mamerhi Ogedengbe | |
| zuò qǔ : Onome Ese Ojoboh | |