作词 : Onome Ese Ojoboh/Adewale Mayowa Emmanuel/Aghogho Ojoboh/Mamerhi Ogedengbe 作曲 : Onome Ese Ojoboh Happy for the life I have For the air wey I dey breathe Thankful for the gift I have For the blessings I receive Coz I know say Na Jehovah hold me Even on the worst days Nothing go fit pull me down And I sure say Heaven no fit fail me Even on the worst days Nothing go fit pull me down Even if Na one shirt and one shoe yeah One bag and one boot yeah Me and my humble self I go dey grateful yeah Even if Na one shirt and one shoe yeah One bag and one boot yeah Me and my humble self I go dey grateful yeah I’ve given more than it takes from me The more you look yeah the less you see Where you been dey when I dey H my G Plan A don fail, e remain plan B,... yeah Let it be, Let it be yeah Let it be, Let it be, Let it be yeah Let it be, Let it be yeah Let it be, Let it be, Let it be yeah Now everyday I dey thank my God for blessings Thank you for blessing me And if to say man be God oo Dem for no send e me Chorus