[00:00.00] 作曲 : Victor Tareware Kpoudosu/Simisola Bolatito Ogunleye [00:10.53]Lola geti work oh [00:13.17]Entrepreneur international [00:15.42]But na soso sleep Lola dey sleep [00:21.15]Chima no gree open shop [00:22.98]E say na hangover [00:25.35]Na everyday oga dey shayo [00:27.57]Dem say Simi why you too dey complain [00:31.68]Tomorrow dey, forget today eh eh oh [00:35.40]Igba o b'owo fun anybody laye [00:37.86]Gbo temi o araye o [00:38.67]Time na money (Oh selense) [00:42.45]Time na life oh (Oh oh oh selense) [00:44.91]Time dey run oh dey run oh [00:47.55]Use am well (Oh selense) [00:48.45]Time is precious (Oh oh selense) [00:52.44]Every second oh (Oh oh oh selense) [00:54.81]Time na gift oh oh oh oh [00:59.82]Use am well oh selense [01:10.05]My Sheri Sherifa baby [01:12.60]O ni forever twentyone [01:13.68]Before she know o o pe thirty (O sherikoko) [01:19.92]She no do the tin wey she want to do [01:21.27]Sheri alakori o [01:21.63]Na so so procrastination o [01:28.74]Dem say Simi why you too dey complain [01:31.14]Tomorrow dey, forget today eh eh yi o [01:34.29]Igba o b'owo fun anybody laye (Fun anybody laye) [01:37.23]Gbo temi o araye o [01:38.01]Time na money (Oh selense) [01:41.85]Time na life oh (Oh oh oh selense) [01:44.28]Time dey run oh dey run oh [01:46.95]Use am well (Oh selense) [01:50.13]Time is precious (Oh oh selense) [01:51.81]Every second oh (Oh oh oh selense) [01:54.18]Time na gift oh oh oh oh [01:58.83]Use am well oh selense [01:59.34]Asiko laye o [02:02.64]K'o fe san jaye (Oh selense) [02:04.32]Time no go cut [02:05.16]E no go stop oh oh oh oh (Oh oh oh selense) [02:09.24]Make you telli Sarafina [02:11.64]Johnny and Sikiratu (Oh oh selense) [02:14.10]Make you tell Philomina [02:15.42]Use am well (Oh selense)