作词 : Onome Ese Ojoboh 作曲 : Onome Ese Ojoboh Hook Everyday I thank the Lord for my life Coz I get one life to live I no do fit think am twice And every step I take dem wan criticise me when I see the sun I know I'm alright yeah Chorus I go dey alright, I go dey alright We go dey alright, We go dey alright I go dey alright, I go dey alright We go dey alright, We go dey alright Verse 1 Here goes one for the money and two for the show, Oluwa dey keep my soul Keep me safe and sound when I grind on the road, Ye! I’m counting my blessings Ooo blessings yeah Blessings follow me Everyday na blessing yeah As far as my eyes can see So today I thank the Lord for my life Coz I get one life to live I no do fit think am twice And every step I take dem wan criticise me when I see the sun I know I'm alright yeah Chorus I go dey alright, I go dey alright We go dey alright, We go dey alright I go dey alright, I go dey alright We go dey alright, We go dey alright Bridge Them no know my story but them wan judge me That’s why I really give God all the glory coz they can’t touch me To all the people wey dey wait my music tell them I’m coming And if you feel it, if you feel it help me sing say Chorus I go dey alright, I go dey alright We go dey alright, We go dey alright I go dey alright, I go dey alright We go dey alright, We go dey alright Choir Them no know my story but them wan judge me That’s why I really give God all the glory coz they can’t touch me To all the people wey dey wait my music tell them I’m coming And if you feel it, if you feel it help me sing say I go dey alright, I go dey alright We go dey alright, We go dey alright I go dey alright, I go dey alright We go dey alright, We go dey alright