作曲 : Idahams 作词 : Idahams No one else lyrics Intro Ah They call me Idahams again o Grafton’s Verse 1 Baby I know say you gat me wrong o On the first impression wey me I make to you Have come to make things right Baby make you wipe your tears Na me Idahams wey go clean tha mess yeah Refrain Everybody everybody dey Call me a fool Just because I’m in love with you 2x Chorus If no be you my baby ( if no be you)response No one else If no be you (response )2x Hook Erima make you ginger me Aje (response) Other girls no fit ginger me Aje ( response) Only you fit to ginger me Aje (response) I live my life for you 2x Verse 1 The other day dem see me for show Them say me I carry osho Baby dem wan scatter our show Show show ehhhhh Baby forget about the drama I don’t want no breakup I just want to make up ooooo I’ve got so many reason reasons To sink inside your love Refrain Everybody everybody dey Call me a fool Just because I’m in love with you 2x Chorus If no be be you my baby ( if no be you)response No one else (If no be you )response 2x Hook Erima make you ginger me Aje (response) Other girls no fit ginger me Aje ( response) Only you fit to ginger me Aje (response) I live my life for you 2x Repeat chorus